Connect with us


Gist/Gossips

Igboho: Yoruba Nation Block Ibadan Toll Gate Free Sunday Igboho Now

Published

WhatsApp Group Join Now
Telegram Group Join Now
 



Yoruba activist Sunday Adeyemo wey many pipo sabi as Sunday Igboho fit don enta gbege wit Nigerian authorities.

Dis na afta tori comot on 20 July say di Secret Police (DSS) arrest am for neighbouring kontri of Benin, afta dem declare am wanted.

To many pipo for southern Nigeria – especially Yorubas – Igboho na hero wey dey fight for dia dignity and protection.

But some oda pipo go disagree.

Make we torchlight di major tins wey don happun for Igboho life or wey happun because of am, since e come out to lead campaign in favour of di Yoruba tribe.

Advertisement

I'm Youngz, The Mastermind Behind TopCityVibes, A Proficient And Innovative Professional In Web Design And Graphics. With A Relentless Commitment To Delivering Non-stop Updates, Ensures You Stay Informed And Engaged. Don't Miss The Chance To Connect With Creative Force Via The Handle Below.

Advertisement
Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Advertisement

news

TRENDING

Advertisement